Informazioni sulla canzone In questa pagina puoi trovare il testo della canzone Ayeme, artista - Erigga
Data di rilascio: 03.10.2019
Linguaggio delle canzoni: inglese
Ayeme |
Eyeh… |
Abeg |
Mr Yungzee |
Ahaaaa |
King paper |
Blast |
Oh king paper |
Remember the first time when we met |
You say make I no run follow Janet o |
Say you go love me make we best |
Na you don make me love o |
Ayeme |
Ayeme |
Ayeme ki ododo |
Ayeme wo yovwi no |
Ku wo jevwe ki ododo |
Your love dey sweet me pass jollof |
(gaga) |
Abeg help me ask Jollof o |
E be like you put me for pot |
Banga soup and starch o |
Ayeme ori Urhobo |
Ayeme ki ododo |
Let me hear you say I do |
Ayeme ki ododo |
Ayeme ori Urhobo |
Ayeme ki ododo |
Let me hear you say I do |
Ayeme ki ododo |
Ayeme kero |
You are too yovwi |
Who wan try you |
Trailer load of ofovwi |
Wahala go get issues |
Only your waisty |
Problem |
You fine pass Nigeria jersey |
Pikin mama put for back |
No know say road far |
Remember that year when be say |
We no hold bar |
All your friends dey beg you |
Make you discharge me |
But you go collect money from their hands |
Recharge me |
Night calls wan turn us to vigilante |
You know everything that year na |
Shin shin no dey |
Banga rice for cellophane |
Dey follow up |
Na one room we dey stay |
Wetin area go talk |
Ayeme |
Ayeme |
Ayeme ki ododo |
Ayeme wo yovwi no |
Ku wo jevwe ki ododo |
Ayeme ori Urhobo |
Ayeme ki ododo |
Let me hear you say I do |
Ayeme ki ododo |
Yeah… See |
Bros most times |
Na your woman be your real guy |
You know how many times e burst |
When men men fly |
Sars pick me |
Nobody gree come station |
I fall sleep cell that night |
If not be she when come |
Carry me go house |
Make eba for me |
Carry water press the place when them blow me |
She don warn me no dey follow them drag gun |
But like deaf I no dey hear word |
I too stubborn |
The next day I don enter area go gamble |
She no dey like make I kpo |
So I dey go jungle |
Fat jumbo for my hand dey reason things |
Remove her from my life man |
Na prison things |
Na she be my number one |
I go keep her |
Day break everywhere burst |
Use Benz sweep her |
The money loud |
No be that time when e dey whisper |
Bullion van too small |
Make them bring tipper |
I wan spray |
Ayeme |
Ayeme |
Ayeme ki ododo |
Ayeme wo yovwi no |
Ku wo jevwe ki ododo |
Your love dey sweet me pass jollof |
(gaga) |
Abeg help me ask Jollof oh |
E be like you put me for pot |
Banga soup and starch oh |
Ayeme ori Urhobo |
Ayeme ki ododo |
Let me hear you say I do |
Ayeme ki ododo |
Ayeme ori Urhobo |
Ayeme ki ododo |
Let me hear you say I do |
Ayeme ki ododo |
Abeg |
Yeah |
Enough respect to Mike Okokri |
You know the voltage na |
Ose miguo |
They say when music sweet |
You go bring am come back o |
You sing am two times |
Na so e be |
But this one we go sing am hundred times |
Too sweet |
Abeg |
Bros shook hand for pocket spray madam |
No dey hold tight na |
Spray madam |
Oga shook hand for pocket spray madam |
Everything dey with you eh |
Spray madam |
Na your wedding day be this eh |
Spray madam |
Everythingred dey with you bros spray madam |
Oga shook hand for pocket spray madam |
Eh |
(Ayeme ki ododo) |
Spray madam |
Unto voltage |
Day break everywhere burst |
It’s your wedding day |