Informazioni sulla canzone In questa pagina puoi trovare il testo della canzone Soupé, artista - Falz feat. Yemi Alade and Shaydee
Data di rilascio: 15.11.2015
Linguaggio delle canzoni: inglese
Soupé(originale) |
Hehehehe |
Falz the bad guy |
Yemi Alade |
Shaydee on the single |
Baby |
Wey stand for corner |
Her body like say dem |
Carry you come from yonder |
Oh baby |
Wey stand for corner |
I dey mayan for you |
I dey craze for you |
I dey mad oh |
I dey craze oh |
I fit die on top your case oh |
E dey show I dey see for your face oh |
You go still be my sweet potato |
E be true I dey tire for the same old |
Girls wey dey come for the fame oh |
All the ones wey dey jump for the ego |
Dem no dey shame oh |
Dem be the same oh |
I dey like when you smile I dey wait oh |
E dey spark the plug in my brain oh |
Blood no dey flow for my vein oh |
You be angeli oh see you hail oh |
I dey craze oh I don pick date oh |
And I never even ask for your name oh |
I dey shake oh Na your shape oh |
I wan talk but liver dey fail oh |
I don tire to dey sit down for corner |
Dey wait for your love (Hey hey) |
See if I get up and I ask you for your number |
Would you give me your love (your love) |
Soupe |
My sweetie pepper soup |
You got me hot like a |
Soupe |
My sweetie banana |
Your body hot like a |
Soupe |
My sweetie pepper soup |
You make me hot like a |
Soupe |
My sweetie jollof rice |
Your body hot like a |
Soupe |
Baby |
Wey stand for corner |
Her body like say dem |
Carry you come from yonder |
Oh baby |
Wey stand for corner |
I dey mayan for you |
I dey craze for you |
I am captured by your stature |
I will search for everything you ask for |
And you didn’t ask for |
Give you green pasture |
I dey see the bigger picture leave passport |
All these other boys tryna be your guy but |
Dem be cockroach Wey the camphor |
Oma need real man to ni swag joh |
To ma love eh till the day of rapture |
If you gree for me I don hit jackpot |
Girl I’ll get you back like Jazz pot |
I’m still wishing that you will give me one shot |
To take over your heart and be the landlord |
I no know whether the love e no true |
But you really make a nigga how to sow shoe |
Cause I no know how I go approach you |
If you know the kind trouble I dey go through |
I don tire to dey sit down for corner |
Dey wait for your love |
Hey hey |
See if I get up and I ask you for your number |
Would you give me your love (your love) |
Soupe |
My sweetie pepper soup |
You got me hot like a |
Soupe |
My sweetie banana |
Your body hot like a |
Soupe |
My sweetie pepper soup |
Naijalricszone.com |
You make me hot like a |
Soupe |
My sweetie jollof rice |
Your body hot like a |
Soupe |
Baby |
Wey stand for corner |
Her body like say dem |
Carry you come from yonder |
Oh baby |
Wey stand for corner |
I dey mayan for you |
I dey craze for you |
Soupe |
My sweetie pepper soup |
You got me hot like a |
Soupe |
My sweetie banana |
Your body hot like a |
Soupe |
My sweetie pepper soup |
You make me hot like a |
Soupe |
My sweetie jollof rice |
Your body hot like a |
Soupe |
Eh le le le |
Craze for you |
Mayan for you oh |
I dey craze for you |
Eh lele eh le eh |
I dey craze for you |
Mayan for you oh |
I dey craze for you |
I dey craze for you |
(traduzione) |
Ehehehe |
Falz il cattivo |
Yemi Alade |
Shaydee sul singolo |
Bambino |
Wey rappresenta l'angolo |
Il suo corpo come dire dem |
Ti porto vieni da lassù |
Oh piccola |
Wey rappresenta l'angolo |
Sono maya per te |
Sono impazzito per te |
Sono pazzo oh |
Sono impazzito oh |
I fit die sopra il tuo caso oh |
Lo spettacolo che vedo per la tua faccia oh |
Sarai ancora la mia patata dolce |
È vero che mi stanco per lo stesso vecchio |
Le ragazze vengono per la fama oh |
Tutti quelli che saltano per l'ego |
Dem no dey vergogna oh |
Dem essere lo stesso oh |
Mi piace quando sorridi, io aspetto oh |
E hanno acceso la candela nel mio cervello oh |
Il sangue non scorre per la mia vena oh |
Sii angelo oh ci vediamo grandine oh |
Sono impazzito oh non scelgo la data oh |
E non ho mai nemmeno chiesto il tuo nome oh |
Io scuotono oh Na la tua forma oh |
Voglio parlare ma il fegato fallisce oh |
Non mi stanco di sedermi all'angolo |
Aspetta il tuo amore (Ehi ehi) |
Vedi se mi alzo e ti chiedo il tuo numero |
Mi daresti il tuo amore (il tuo amore) |
Zuppa |
La mia zuppa di peperoni |
Mi hai scaldato come un |
Zuppa |
La mia dolce banana |
Il tuo corpo caldo come un |
Zuppa |
La mia zuppa di peperoni |
Mi fai caldo come un |
Zuppa |
Il mio riso jollof dolce |
Il tuo corpo caldo come un |
Zuppa |
Bambino |
Wey rappresenta l'angolo |
Il suo corpo come dire dem |
Ti porto vieni da lassù |
Oh piccola |
Wey rappresenta l'angolo |
Sono maya per te |
Sono impazzito per te |
Sono catturato dalla tua statura |
Cercherò tutto ciò che chiedi |
E tu non hai chiesto |
Darti pascoli verdi |
Vedo l'immagine più grande lasciare il passaporto |
Tutti questi altri ragazzi cercano di essere il tuo ragazzo ma |
Dem be blatta Wey la canfora |
Oma ha bisogno di un vero uomo per ni swag joh |
Per amare eh fino al giorno del rapimento |
Se sei interessato a me, non ho vinto il jackpot |
Ragazza, ti riporterò indietro come Jazz pot |
Spero ancora che tu mi dia una possibilità |
Per prendere il controllo del tuo cuore ed essere il padrone di casa |
Non so se l'amore non è vero |
Ma fai davvero un negro come seminare le scarpe |
Perché non so come ti avvicinerò |
Se conosci il tipo di guai che devo affrontare |
Non mi stanco di sedermi all'angolo |
Aspetta il tuo amore |
Ehi ehi |
Vedi se mi alzo e ti chiedo il tuo numero |
Mi daresti il tuo amore (il tuo amore) |
Zuppa |
La mia zuppa di peperoni |
Mi hai scaldato come un |
Zuppa |
La mia dolce banana |
Il tuo corpo caldo come un |
Zuppa |
La mia zuppa di peperoni |
Naijalricszone.com |
Mi fai caldo come un |
Zuppa |
Il mio riso jollof dolce |
Il tuo corpo caldo come un |
Zuppa |
Bambino |
Wey rappresenta l'angolo |
Il suo corpo come dire dem |
Ti porto vieni da lassù |
Oh piccola |
Wey rappresenta l'angolo |
Sono maya per te |
Sono impazzito per te |
Zuppa |
La mia zuppa di peperoni |
Mi hai scaldato come un |
Zuppa |
La mia dolce banana |
Il tuo corpo caldo come un |
Zuppa |
La mia zuppa di peperoni |
Mi fai caldo come un |
Zuppa |
Il mio riso jollof dolce |
Il tuo corpo caldo come un |
Zuppa |
Eh le le le |
Mania per te |
Maya per te oh |
Sono impazzito per te |
Eh lele eh le eh |
Sono impazzito per te |
Maya per te oh |
Sono impazzito per te |
Sono impazzito per te |