Informazioni sulla canzone In questa pagina puoi trovare il testo della canzone Ekaette, artista - Iyanya.
Data di rilascio: 02.06.2013
Linguaggio delle canzoni: inglese
Ekaette(originale) |
She a baga .hmm |
That’s **** music and ***** |
It’s iyanya |
I follow her to calabar |
Down to ogoja |
Sey she score like kaka |
Dribble like okocha |
All the girls dem me yobo |
She lionel messi |
Bad girl, she dey dribble |
No dey show no mercy |
Ekaette love to dance |
Hmmm dance dance dance dance |
She say make i give am chance |
She want to want to |
Follow me wait o, wait o |
Lord of mercy |
Girl wey dey dribble pass messi |
She know what to do absolutely |
She kills me with her beauty |
Me like the way she no waste time |
The way she pass me the waist line |
Cos she know say me on time |
Online, she consign |
Give it to me oya |
Oh ma god oya |
One touch oya |
Ekaette love to dance |
Put a badman, a chance |
The other men, dem wan chance, wan chance |
Ekaette love to dance |
Lika this lika that dance |
She sey make i give am chance |
Call me scooby doo |
And i dey move it |
Call me a militant |
Call me a soldier |
As you see me me no bother |
Techno, gospel and iyanya |
E don dey sweet moving further |
Just to go down low low low |
Low low low low low low |
Ekaette love to dance: etighi |
Ekaette love to dance: do the azonto |
Ekaette love to dance: alanta (alanta) |
The dance she don’t know oo |
But she like am |
Ekaette love iyanya: kukere kukere kukere |
She love d’banj: oliver twist |
Ekaette love p-square: you must to chop my money |
She like davido: ma dami duro |
She like wizkid: ah nana na na, holla at your boy |
Even neato c: omo i bad o |
W4: like father like son |
Mister rayce: baby go baby baby go |
2baba: ihe neme ebelebe nya ro |
Tilla man: ade abe ni ko ma roll |
Its iyanya |
Girl i promise if you test me |
You will love me |
It’s iyanya |
Triple m g pon this |
(traduzione) |
Lei una baga .hmm |
Questa è **** musica e ***** |
È iyanya |
La seguo a calabar |
Fino a ogoja |
Sey lei segna come kakà |
Dribbla come l'okocha |
Tutte le ragazze mi dem yobo |
Lei lionel messi |
Cattiva ragazza, lei dribbla |
No non mostrano misericordia |
Ekaette ama ballare |
Hmmm danza danza danza danza danza |
Dice di farmi dare una possibilità |
Vuole volerlo |
Seguimi aspetta o aspetta o |
Signore della misericordia |
Ragazza che dribbla passa messi |
Sa cosa fare assolutamente |
Mi uccide con la sua bellezza |
A me piace il modo in cui non perde tempo |
Il modo in cui mi passa la linea di cintura |
Perché lei sa dirmi in tempo |
In linea, lei spedisce |
Dammi a me oya |
Oh ma dio oya |
Un tocco ehi |
Ekaette ama ballare |
Metti un cattivo uomo, una possibilità |
Gli altri uomini, dem wan chance, wan chance |
Ekaette ama ballare |
Mi piace questo mi piace quel ballo |
Mi ha dato una possibilità |
Chiamami scooby doo |
E lo sposto |
Chiamami militante |
Chiamami un soldato |
Come mi vedi, non mi preoccupo |
Techno, gospel e iyanya |
E don dey dolce andare oltre |
Solo per scendere basso basso basso |
Basso basso basso basso basso basso |
Ekaette ama ballare: etighi |
Ekaette ama ballare: fai l'azonto |
Ekaette ama ballare: alanta (alanta) |
Il ballo che non conosce oo |
Ma a lei piace |
Ekaette love iyanya: kukere kukere kukere |
Lei ama d'banj: Oliver twist |
Ekaette ama p-square: devi tagliare i miei soldi |
Le piace davide: ma dami duro |
Le piace Wizkid: ah nana na na, holla a tuo ragazzo |
Anche neato c: omo i bad o |
W4: tale padre tale figlio |
Mister Rayce: baby vai baby baby vai |
2baba: ihe neme ebelebe nya ro |
Tilla man: ade abe ni ko ma roll |
È iyanya |
Ragazza, lo prometto se mi metti alla prova |
Tu mi amerai |
È iyanya |
Tripla m g su questo |