Informazioni sulla canzone In questa pagina puoi trovare il testo della canzone Confirm, artista - Patoranking. Canzone dell'album Wilmer, nel genere Музыка мира
Data di rilascio: 23.05.2019
Etichetta discografica: Amari Musiq, EMPIRE
Linguaggio delle canzoni: inglese
Confirm(originale) |
Shekpe |
Baddest |
World best |
Rade give me this money |
Cause this people dem dey do wetin funny |
Baba give me this money |
Cause this people dem dey do wetin funny |
As I wake this morning |
The first thing wey come my mind |
Na how to make this money |
As I wake this morning |
I tell myself say omo na to make this money |
Confirmation season, confirm |
Oil and gas we confirm |
Plenty money, confirm |
Higher higher, confirm, eehh |
Confirm |
Market woman, Confirm |
Danfo driver, Confirm |
Everybody, Confirm o |
I Love this, I love this life |
I Love eeh, I Love this |
I Love this, I love this life |
I Love eeh, I Love this |
Rade give me this money |
Cause this people dem dey do wetin funny |
Baba give me this money |
Cause this people dem dey do wetin funny |
Aye Aye Aye Aye |
Baba God answer my prayer eeh |
Aye Aye Aye |
Oluwa come answer my prayer eeh |
Shekpe |
My wire no dey ever get dull season |
My accountant always calling me |
But my eye e dey your body yea |
Oh eh |
Omalicha give me something |
As Jamaica no gree for me |
But Anita don plan konji for me |
But no oh |
Shey you no dey look the man, look the man |
The designer fit the man, look the brand |
No be China, 150 grand, on my hand |
This is shower, I said Don Perion |
Me, I no dey ever dey worry |
Na my God dey provide this money |
Omo na why I dey dash this money |
Honey |
Ganish master confirm |
Freeway self dey confirm |
Adeleke money confirm |
Naija people confirm |
Galaxy is confirm |
Osun money confirm |
Confirm |
I Love this, I love this life |
I Love eeh, I Love this |
I Love this, I love this life |
I Love eeh, I Love this |
Shekpe |
Rade give me this money |
Cause this people dem dey do wetin funny |
Baba give me this money |
Cause this people dem dey do wetin funny |
Aye Aye Aye Aye |
Baba answer my prayer eeh |
Aye Aye Aye |
Oluwa come answer my prayer eeh |
Confirmation season, confirm |
Oil and gas we confirm |
Plenty money, confirm |
Higher higher, confirm, eehh |
(traduzione) |
Shekpe |
Il più cattivo |
Il migliore del mondo |
Rade dammi questi soldi |
Perché questa gente sembra divertente |
Baba dammi questi soldi |
Perché questa gente sembra divertente |
Mentre mi sveglio questa mattina |
La prima cosa che mi viene in mente |
Na come guadagnare questi soldi |
Mentre mi sveglio questa mattina |
Dico a me stesso dire omo na per fare questi soldi |
Conferma stagione, conferma |
Petrolio e gas confermiamo |
Un sacco di soldi, conferma |
Più in alto più in alto, conferma, eehh |
Confermare |
Donna di mercato, Conferma |
Autista Danfo, Conferma |
Tutti, conferma o |
Amo questo, amo questa vita |
Amo eeh, adoro questo |
Amo questo, amo questa vita |
Amo eeh, adoro questo |
Rade dammi questi soldi |
Perché questa gente sembra divertente |
Baba dammi questi soldi |
Perché questa gente sembra divertente |
Sì, sì, sì, sì |
Baba Dio rispondi alla mia preghiera eeh |
Sì, sì, sì |
Oluwa vieni a rispondere alla mia preghiera eeh |
Shekpe |
Il mio filo non dey mai ottenere una stagione noiosa |
Il mio contabile mi chiama sempre |
Ma il mio occhio è il tuo corpo sì |
Oh eh |
Omalicha dammi qualcosa |
Come Giamaica, non gree per me |
Ma Anita non pianifica konji per me |
Ma no oh |
Ehi tu no, guarda l'uomo, guarda l'uomo |
Il designer si adatta all'uomo, guarda il marchio |
No be China, 150 mila, dalla mia mano |
Questa è la doccia, dissi a don Perion |
Io non mi preoccupo mai |
Na mio Dio, forniscono questi soldi |
Omo na perché io dey spezzo questi soldi |
Tesoro |
Ganish master conferma |
Autostrada autodidatta |
I soldi di Adeleke confermano |
Le persone di Naija confermano |
Galaxy è conferma |
I soldi di Osun confermano |
Confermare |
Amo questo, amo questa vita |
Amo eeh, adoro questo |
Amo questo, amo questa vita |
Amo eeh, adoro questo |
Shekpe |
Rade dammi questi soldi |
Perché questa gente sembra divertente |
Baba dammi questi soldi |
Perché questa gente sembra divertente |
Sì, sì, sì, sì |
Baba rispondi alla mia preghiera eeh |
Sì, sì, sì |
Oluwa vieni a rispondere alla mia preghiera eeh |
Conferma stagione, conferma |
Petrolio e gas confermiamo |
Un sacco di soldi, conferma |
Più in alto più in alto, conferma, eehh |