| Ratata
| Ratata
|
| Its Wande coal (its wande coal) woah, r2beez yeah
| Il suo carbone wande (il suo carbone wande) woah, r2beez yeah
|
| Baby, make you no dey talk chao
| Tesoro, non farti parlare di cao
|
| Hope say that you go drop me your No
| Spero di dire che vai lasciami il tuo n
|
| Cuz i no dey feel a shawty pop i dey wonder
| Perché non sento un pop sdolcinato che mi chiedo
|
| Hey, na your Baka Boom Boom you dey conquer
| Ehi, na il tuo Baka Boom Boom che hai conquistato
|
| Look, see i know dey get no younger
| Guarda, lo so che non diventeranno più giovani
|
| So i dey want friendship wey be longer
| Quindi voglio che l'amicizia sia più lunga
|
| Weak me today, tomorrow i go be stronger
| Debolemi oggi, domani vado a essere più forte
|
| Girl i dey wan chop, you be my hunger
| Ragazza, voglio tagliare, sii la mia fame
|
| As if am playing with you
| Come se stessi giocando con te
|
| But the words am saying is true
| Ma le parole che sto dicendo sono vere
|
| Imana no dey tell a lie
| Imana no dey dire una bugia
|
| Girl i no dey play, my LUV is for true
| Ragazza, io non gioco, il mio LUV è vero
|
| Abi you go be my girl
| Abi vai a essere la mia ragazza
|
| Wey i go surely take you there
| Ehi, ci vado, sicuramente ti porterò lì
|
| Or you dey rock my world
| O puoi scuotere il mio mondo
|
| Na dey make i dey ask you say
| Non ti faccio chiedere di dire
|
| (JUST KNOW)
| (SAPPI SOLO)
|
| You go be my girl
| Vai a essere la mia ragazza
|
| Wey i go surely take you there
| Ehi, ci vado, sicuramente ti porterò lì
|
| Or you dey rock my world
| O puoi scuotere il mio mondo
|
| Na dey make i dey ask you say
| Non ti faccio chiedere di dire
|
| So baby
| Quindi piccola
|
| Just allow me to kiss your hand
| Permettimi solo di baciarti la mano
|
| Be your man
| Sii il tuo uomo
|
| You know i understand, yea yea
| Sai che capisco, sì sì
|
| Just know
| Sappi solo
|
| All i wanna hear you say «I DO»
| Voglio solo sentirti dire "I DO"
|
| Make you no dey fear, i go dey by you
| Non farti paura, ti seguo
|
| Girl till the end of time, its true
| Ragazza fino alla fine dei tempi, è vero
|
| Abi you go be my Boo
| Abi vai a essere il mio Boo
|
| You know i understand, yea yea | Sai che capisco, sì sì |