Informazioni sulla canzone In questa pagina puoi trovare il testo della canzone Fire Dance, artista - Seun Kuti. Canzone dell'album Many Things, nel genere Музыка мира
Data di rilascio: 27.04.2008
Etichetta discografica: General Pattern, tot Ou tard, VF Musiques
Linguaggio delle canzoni: inglese
Fire Dance(originale) |
Na the dance, make me come here today |
Na to dance, till day break e oooo |
Dance, dance, dance, like my powerful ancestors |
The way our women dey move |
The way them dey move the body |
The way them dey shake the body |
The way them dey wind the body |
The way them dey twist the body |
I say them dey move the body |
Them dey shake the body |
Them dey wind the body |
Them dey shake the body |
How them dey shake am (Shake am like fire) |
How them dey shake am (Shake am like fire) |
Like e go burn you if you touch am (Shake am like fire) |
E no fit burn you if you touch am (Shake am like fire) |
Abeg no fear my brother near am (Shake am like fire) |
Make you near am like man o (Shake am like fire) |
See the yansh wey dey (Shake am like fire) |
I go near the yansh wey dey (Shake am like fire) |
Control the yansh wey dey (Shake am like fire) |
I go feel the yansh wey dey (Shake am like fire) |
Si si wey no fit shake am like that |
I say if you know say you know fit shake am like that |
Si si wey no fit shake am like that |
I say if you know say you know fit shake am like that |
Oduro, you stand you dey look everybody |
Toba joko ko dide, make we feel the dance o |
Jebu, dey (Do the dance o, shake am like fire) |
Jebu, dey (Let me do the dance o) |
Jebu, dey (Do the dance o, shake am like fire) |
Jebu, dey (Let me do the dance o) |
Do the dance o (Do the dans o, shake am like fire) |
Do the dance o (Let me do the dance o) |
Fire dance o (Do the dance o, shake am like fire) |
Do the dance o (Let me do the dance o) |
(traduzione) |
Na il ballo, fammi venire qui oggi |
Na a ballare, fino all'alba e oooo |
Balla, balla, balla, come i miei potenti antenati |
Il modo in cui le nostre donne si muovono |
Il modo in cui muovono il corpo |
Il modo in cui scuotono il corpo |
Il modo in cui avvolgono il corpo |
Il modo in cui distorcono il corpo |
Dico che spostano il corpo |
Loro scuotono il corpo |
Essi avvolgono il corpo |
Loro scuotono il corpo |
Come li scuotono (scuotimi come il fuoco) |
Come li scuotono (scuotimi come il fuoco) |
Come e go bruciarti se tocchi am (scuotimi come il fuoco) |
Non è adatto bruciarti se tocchi am (scuotimi come il fuoco) |
Abeg no paura mio fratello vicino al mattino (scuotimi come fuoco) |
Renditi vicino a sono come un uomo o (Scuotimi come un fuoco) |
Guarda lo yansh wey dey (Shake am like fire) |
Vado vicino allo Yansh Wey Dey (Scuotimi come il fuoco) |
Controlla lo yansh wey dey (Shake am like fire) |
Vado a sentire lo yansh wey dey (Shake am like fire) |
Si si wey no fit shake sono così |
Dico se sai dire che sai che il fit shake è così |
Si si wey no fit shake sono così |
Dico se sai dire che sai che il fit shake è così |
Oduro, resisti, guardi tutti |
Toba joko ko dide, farci sentire la danza o |
Jebu, dey (Fai la danza o, scuotimi come il fuoco) |
Jebu, dey (lasciami fare il ballo o) |
Jebu, dey (Fai la danza o, scuotimi come il fuoco) |
Jebu, dey (lasciami fare il ballo o) |
Do the dance o (Fa the dans o, scuotimi come il fuoco) |
Fai il ballo o (Lasciami fare il ballo o) |
Danza del fuoco o (Fai la danza o, scuotimi come il fuoco) |
Fai il ballo o (Lasciami fare il ballo o) |