Informazioni sulla canzone In questa pagina puoi trovare il testo della canzone Where I Come From, artista - Shatta Wale.
Data di rilascio: 24.06.2020
Linguaggio delle canzoni: inglese
Where I Come From(originale) |
Where I come from, nobody go pay ransom |
Where I come from |
E be like sey nobody dey care oh my God |
Where I come from, people dey try Phantom |
Pikin dey fly to London |
But I tell you If you try you go taya oo |
Where I come from |
Dem no fit talk people matter |
That be why |
Me I no dey go church oo |
My bible for my chest oh |
I be my own pastor |
Lomi ee lomi |
Ibe like I dey dream |
I no wan wake up |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin man no see before |
Lomi ee lom, pah pah pah |
Life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
I know life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
Where I come from |
Many problem dey oo |
I say no food for table |
Before evening we crack our brain ooh |
Where I come from |
Okada be our transport |
Trotro station be our airport |
We no get Visa, so how we go fly oo |
Where I come from |
E be who you know oo |
And where I come from |
Nobody knows, nobody knows tomorrow |
Lomi ee lomi |
Ibe like I dey dream |
I no wan wake up |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin man no see before |
Lomi ee lomi, pah pah pah |
Life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
I know life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
Where I come from, nobody go pay ransom |
Where I come from |
Ibe like sey nobody dey care oh my God |
Where I come from, people dey try Phantom |
Pikin dey fly to London |
But I tell you If you try you go taya oo |
Lomi ee lomi |
E be like I dey dream |
I no wan wake up |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin man no see before |
Lomi ee lomi, pah pah pah |
Life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
I know life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
(traduzione) |
Da dove vengo, nessuno va a pagare il riscatto |
Da dove vengo |
Sii come se a nessuno importa, oh mio Dio |
Da dove vengo, le persone provano Phantom |
Pikin vola a Londra |
Ma te lo dico se ci provi vai taya oo |
Da dove vengo |
Le persone che parlano in modo inappropriato contano |
Ecco perché |
Io non vado in chiesa oo |
La mia bibbia per il mio petto oh |
Sarò il mio pastore |
Lomi ee lomi |
Sono come se sognassi |
Non voglio svegliarmi |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin man non ci vediamo prima |
Lomi ee lom, pah pah pah |
La vita è una guerra, non voglio cadere |
Dico oh babbeo Dio |
Aiutami a rompere questo muro |
So che la vita è una guerra, non voglio cadere |
Dico oh babbeo Dio |
Aiutami a rompere questo muro |
Da dove vengo |
Molti problemi sono ooo |
Dico niente cibo per la tavola |
Prima di sera ci rompiamo il cervello ooh |
Da dove vengo |
Okada sii il nostro mezzo di trasporto |
La stazione di Trotro è il nostro aeroporto |
Non abbiamo visto, quindi come voliamo oo |
Da dove vengo |
E sii chi conosci oo |
E da dove vengo |
Nessuno lo sa, nessuno sa il domani |
Lomi ee lomi |
Sono come se sognassi |
Non voglio svegliarmi |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin man non ci vediamo prima |
Lomi ee lomi, pah pah pah |
La vita è una guerra, non voglio cadere |
Dico oh babbeo Dio |
Aiutami a rompere questo muro |
So che la vita è una guerra, non voglio cadere |
Dico oh babbeo Dio |
Aiutami a rompere questo muro |
Da dove vengo, nessuno va a pagare il riscatto |
Da dove vengo |
Sono come se a nessuno importasse, oh mio Dio |
Da dove vengo, le persone provano Phantom |
Pikin vola a Londra |
Ma te lo dico se ci provi vai taya oo |
Lomi ee lomi |
Sii come se io sogni |
Non voglio svegliarmi |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin man non ci vediamo prima |
Lomi ee lomi, pah pah pah |
La vita è una guerra, non voglio cadere |
Dico oh babbeo Dio |
Aiutami a rompere questo muro |
So che la vita è una guerra, non voglio cadere |
Dico oh babbeo Dio |
Aiutami a rompere questo muro |