Testi Why E Be Say - P-Square

Why E Be Say - P-Square
Informazioni sulla canzone In questa pagina puoi trovare il testo della canzone Why E Be Say, artista - P-Square.
Data di rilascio: 30.04.2007

Why E Be Say

Uuh yea yea, no I don die (2x)
Uuh yea
Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say
Verse
(Why e be say)
The way I living are not supposed to be the way you and I are still living
(Why e be say)
The leaders just dey chop money dey go because they think we all no dey see them
(Why e be say)
They took away our right and make silly promises, they want us to believe them
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
Corruption na frustration na dey bring back condition is what we are feeling
(Why e be say) Some people just sit down, just dey look
Day and night they staring at the ceiling
(Why e be say) They look into our eyes and tell us say e go better while they
are baggers still stealing
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die ei Chorus
Why e be say anytime we want do wetin we go do
Or say wetin wey we go say (na big lie ei)
The wrong thing be say them no want make we dey do Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do Wetin we go do or say wetin wey we go say
Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say
Verse
(The wrong thing be say)
We dey dey fight dey try to kill each other
When we supposed to love one another
(The wrong thing be say)
Because them no dey go worship together
Every brother try to kill their fellow brother
(The wrong thing be say)
Even as we still dey dey suffer
We still dey try to rob one another
Why, my brother, why you dey chook eye for your brother
While the leaders dey dey chop wona bread and butter
In our society, make we dey try and live like one family
What a tragedy, with our wealth we still dey live in poverty
(The wrong thing be say) As poor ones dey hala, the rich ones dey hammer (yes o)
The wrong thing be say things dey scatter
The wrong thing be say we no dey bther
I don die ei Repeat Chorus
Verse
Why e be say now, why e be say
See the wrong thing be say
But the right thing, the right thing, the right thing be say
All man supposed to get money, all man supposed to dey joli
(The right thing be say)
All man supposed to get motor, all man supposed to dey kolo
(The right thing be say)
We supposed to get energy and power, supposed to get better rod and mortar
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die
Repeat Chorus till fade

Condividi testi:

Scrivi cosa ne pensi dei testi!

Altre canzoni dell'artista:

NomeAnno
Tonight ft. P-Square 2016
Alingo 2012
E No Easy Ft. J.Martins 2016
Kidogo ft. P Square, P-Square 2018
Bring It On ft. Sarkodie, Dave Scott 2018
Bunieya Enu 2017
Bank Alert 2017
E Don Happen 2017
Your Name 2009
Temptation 2009
Oga Police 2009
Omoge Mi 2009
Story 2009
Get Squared 2009
Say Your Love 2009
E Don Happen (Instumental) 2009
Bizzy Body (Instumental) 2009
Bizzy Body 2009
Miss You Die 2007
I Like Dat 2016

Testi dell'artista: P-Square